EL ft. MEDIKAL - Mind Your Business lyrics


 Produced by MOG BEATZ

INTRO
 EL again we dey come disturb
 AMG baby

VERSE 1  (EL)
 EL again we dey come disturb
 I scater danceflow dem all dispels
 The more they hol' up the more we flex
 Wey shordies wan dey young long and fears
 We dey pray for something that you don't deserve
 Chale do am for yourself, work more see bless
 Chale get more power then comes respect
 The deals comes faster than honey sef
 So I dey hotel room plus three sisters
 Ibi me, baby z and dee bee desk
 Wey the things we dey do you no go believe sef
 These kind things we dey take release stress
 Anyway to beat me you for see me first
 Wey you no fit see me with GPS
 EL so chill like deep freezers
 What dey go on over there?
 Mind your business

CHORUS  (EL)
 What dey go on over there?
 Mind your business
 Ibi your girl that?
 Mind your business
 How you dey make your money?
 Mind your business
 What me MYB?
 Mind your business
 So you nack that girl?
 Mind your business
 Why you no like beef?
 Mind your business
 So what be your business?
 Ibi my business
 What be MYB?
 Mind your business

 Girl
 Go low, go low
 Don't watch nobody, go low
 Go low, go low
 Don't watch nobody, go low
 Go high, go high
 Don't watch nobody, go high
 Go high, go high
 Don't watch nobody, go high
 Baby girl


Read : SHATTA WALE - Ayoo lyrics


Read : CRISS WADDLE - Bokor Di3 lyrics


VERSE 2  (MEDIKAL)
 B)me din ma me
 Sowotuom boys, we dey disturb
 Me then EL we dey pretend
 Say we never see nothing for the system
 If you see what you no for look you for return, descend
 Barima eveything superb
 From Lapaz to the mall to Legon there
 Anadwo yi Flow Deli y3b3 poppy awu
 Nana gyae me p3s3 mek) y3 conderm wai
 If you never MYB, MYPD go dey put you in bars
 LOL to the house wifeys
 Chop money fees
 Your man dey bluff for the club, sia
 Wow, knife for scissors
 B3gye k) twa wo nkwasias3m so short
 Joo Jah forgive us
 3nny3 sikas3m joo save your interest
 Put your brain be your jaw
 [Mind your business]

CHORUS  (EL)
 What dey go on over there?
 Mind your business
 Ibi your girl that?
 Mind your business
 How you dey make your money?
 Mind your business
 What me MYB?
 Mind your business
 So you nack that girl?
 Mind your business
 Why you no like beef?
 Mind your business
 So what be your business?
 Ibi my business
 What be MYB?
 Mind your business

 Girl
 Go low, go low
 Don't watch nobody, go low
 Go low, go low
 Don't watch nobody, go low
 Go high, go high
 Don't watch nobody, go high
 Go high, go high
 Don't watch nobody, go high
 Baby girl

 What dey go on over there?
 Mind your business
 Ibi your girl that?
 Mind your business
 How you dey make your money?
 Mind your business
 What me MYB?
 Mind your business
 So you nack that girl?
 Mind your business
 Why you no like beef?
 Mind your business
 So what be your business?
 Ibi my business
 What be MYB?
 Mind your business

 Girl
 Go low, go low
 Don't watch nobody, go low
 Go low, go low
 Don't watch nobody, go low
 Go high, go high
 Don't watch nobody, go high
 Go high, go high
 Don't watch nobody, go high
 Baby girl
                     Suggest Corrections

from TarkumLyrics http://ift.tt/2oGpQgD
via IFTTT

Comments

Popular posts from this blog

Captan – Overdose (Prod. By PaQ)